Posts

Showing posts from October, 2017

Who Is Marginalizing Ndi Igbo?

Image
Come, all of you that promised to wire some money for me to support my beer parlour tour, how far? Na so una go just dey make mouth anyhow, after I no go see una hand. Fada Nwanwosu , EnYi NdiYa ...Wetin happen na? I don spend my children school fees o, na una go pay back o. But chelukwa o, what is even wrong with my people? Last nite at the beer palour, one bobo was busy screaming, "this man in Abuja is not Buhari..." Nna erh, some people ewelugo their brain gwoo ji. Chai, you need to see how this guy was arguing and hitting the table; his boys were nodding in agreement. Egwu dikwa o.